song lyrics / Eldee / Bosi Gbangba lyrics  | FRen Français

Bosi Gbangba lyrics

Performer Eldee

Bosi Gbangba song lyrics by Eldee official

Bosi Gbangba is a song in English

Trybe records
Eldee e e e

Ima take y'all to the roots on this one
Naija where you dey where you dey

Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing

Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then

Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo

O fi e sinu Honda
She omode ni e I wonder
Sho fe wa Hummer
Fo lo yankee fun summer
Eh on te brake
Instead ko wa wa je cake
Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o

Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then

Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo

If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
E fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
E fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile

Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then

Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo

Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then

Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo

Oladele
TKO
Eldee e e e e e e
And to all y'all who thought I was done
I'm just getting started
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Comments for Bosi Gbangba lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the helmet
2| symbol at the bottom of the house
3| symbol to the left of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid