song lyrics / Efe / Warning lyrics  | FRen Français

Warning lyrics

Performer Efe

Warning song lyrics by Efe official

Warning is a song in English

Enemies dey knock my door
I be moving differently
Make dem tell me what they want
Make dem no dey speak Chinese
As dem dey plan bad I dey take sight and shoot at the greenlight
Me I no fear… I be confirm
Every motherfucking city I dey shut down
You know I be drilling everyday
Focused on the money adashe
Eye dey red and no be tatashe
Untill I get billi no holiday
I be smiling.. I be watching these niggaz make wishes to shooting stars everyday
And I be chilling.. I’m the shooting star they ought to bow and dey beg me like everyday

Me and you we no be guys because we chill for club I buy you drink I do that all the time you’re privileged
Make you no dey pour me spit for face na drink we come to drink and vibing to the music make you do the same
Many dey pretend like say dem no dey see the way wey I dey put my all in all to make the music pop
But when e start to pop na dem go come dey yarn dey talk say they are proud of me dey claim say dey believed me
E be like I dey play too much before.. say..
I am just a nigga with the fame
So these rappers playing with my name
One by one all of una go collect.. coz
Nobody dey cut from my percent
I call the shots I own the bottle yes
You spit your bars they feed you when they’re fed
Me and you we no be mate I swear
I ain’t playing with this
I put my life and my soul into this music independently with nobody to cover me from the hate and the mockery coz somebody with coloured skin wey just get negativity wan dey drain all my energy
I’m just running from poverty and I’m taking family ain’t nobody be stopping me on this journey I’m Valerie
And the street life dey bother me wanna see all my brothers win
Make my life be inspiring tell me what do you want from me now
Tell dem I dey come for the throne
They go need sign of the cross in their homes
Sani Abacha in 1993
King Leopold in Brazzaville
This na annihilation.. this na holocaust
This na kill your mother or kill your wife
This one no be warning obviously na threat
Omo.. I am coming.. coming for revenge

Enemies dey knock my door
I be moving differently
Make dem tell me what they want
Make dem no dey speak Chinese
As dem dey plan bad I dey take sight and shoot at the greenlight
Me I no fear… I be confirm
Every motherfucking city I dey shut down
You know I be drilling everyday
Focused on the money adashe
Eye dey red and no be tatashe
Untill I get billi no holiday
I be smiling.. I be watching these niggaz make wishes to shooting stars everyday
And I be chilling.. I’m the shooting star they ought to bow and dey beg me like everyday
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Warning lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the helmet
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid