song lyrics / Dr SID / The Chicken and the Egg lyrics  | FRen Français

The Chicken and the Egg lyrics

Performers Dr SIDDon Jazzy

The Chicken and the Egg song lyrics by Dr SID official

The Chicken and the Egg is a song in English

Dr SID
Marvin records
Ha it's Don Jazzy again
Don baba J
Ha oshe Dr SID
Okay it's Don Jazzy again

Hmm naso you wanna roll
Oh my baby girl I make you say oh
I know you know my name
I no be John do
Make you no dey form like sey you no no
To the cinema moma gbe e lo
I gat one in my bedroom
Just name your price
Ama put it down
When you got me mic mic
That’s what I like

Shey you don taya for the boys
Wey dey come and go
Hit around so let dem go
When you ready for the man
That really gat the do
If you mean business
You should let me know
I’ll put it on you baby
Till the break or dawn
Every minute every hour
I go make you moon
I’ll make you bring
When I put it in your zone
Cos I gat the fitness we going on and on

I want it pappy I want it pappy
And am I getting one you know I like egg
And yes I want the egg
And I want you the chicken wey lay the egg
I want it pappy I want it pappy
And am I getting one
I want it all
I want it pappy I want it pappy
And am I getting one
I want it all
I want it all

I give you just a tip tip
So why you dey shout
So I know sey you dey trip trip
When I wipe it out
Satisfaction is what am all about
So ama give it to you hard
Ama clear your doubt
Whenever you want girl
Just make me your passion
You may like the move
You scam come my direction
When last time I come on
I’ll give you the action
And when last time I come on
You go love the action

She said baby don’t stop
I like when you grabbing up
My bombom bom
Oh yea ah you like that e
When you call me pappy girl I like that too
Gat so much loving to give away
Lest this my love go make you stay
You go turn aboko ku
You are welcome girl merci bo oku

I want it pappy I want it pappy
And am I getting one
Oh yes I want the egg
And I want the chicken wey lay the egg
I want it pappy I want it pappy
And am I getting one
I want it all eh ye
I want it pappy I want it pappy
And am I getting one
I want it all I want it all

You know how I like it mummy
How I like it mummy
Lemme see you get to work

You know how I like it mummy
How I like it mummy
See you get to work

And yes I want the egg
And I want the chicken wey lay the egg
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for The Chicken and the Egg lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the calculator
2| symbol to the left of the smiley
3| symbol to the left of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid