song lyrics / Dennyb / ONOME NYASH lyrics  | FRen Français

ONOME NYASH lyrics

Performer Dennyb

ONOME NYASH song lyrics by Dennyb official

ONOME NYASH is a song in English

Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Bad boy DennyB ye ye
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
(Gbeduwe oh
I gbadu the nnukwute ukwu nnu
But my mama no gbadu the ukwu
Abadaba ukwu nnu
But papa no come like the ukwu
Be koko
Koko
Wetting be koko
She asking wetting be koko oh
Ukwu gi put me on a slow mo
Lost my concentration
On a low low
(Oburudu ogwu ole
But e be like say I go dey
Dey careful for onome waist
Papa tell me nwam
Dey careful for onome nyash
Wetting my guys dey talk
Dey careful for onome waist
Mama dey yan the same thing
Dey careful for onome nyash
Omo ana she too dey fornicate me
Every night o'na ada
She too dey wear one kind thing
Wey dey tempt me
I no resist all powers
Every night and day
She gum my body kwa
Dey form mama ejima
A'na ekwu nke omelu o'ka n'asi m
Oga mi put it oh oh
Omo she tell me my babe
U no go pay
I want it right now
We no go teh
U give me the ginga olamide
Just give me the order to zemuje
She tell me my babe
U no go pay
Just put things in order
We no go teh
Ojigi ji trouser wulu ewu meh
O'bia m n'ukwu babe o'na ewote
Omo but I gat to dey careful
Dukah dey careful
Dey careful for onome waist
Egwu jim bu na I gat to
Dey careful for onome nyash
Wetting my guys dey talk
Dey careful for onome waist
Even my mom
She dey talk the same thing
Dey careful for onome nyash
Omo na this same thing
Everybody dey complain oh
Ana she no want listen
Just dey collect oh oh
The body n'adim so tempting
I no resist it
Come dey tease me
Say make i put it
Come repeat it
Oga me put it oh
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Negodu ihe o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Iye o'na emem
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Dennis Bartholomew
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for ONOME NYASH lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the eye
2| symbol at the top of the helmet
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid