song lyrics / DanDizzy / Shayo lyrics  | FRen Français

Shayo lyrics

Performer DanDizzy

Shayo song lyrics by DanDizzy official

Shayo is a song in English

She say she wan kalaku
She say she wan Shayo
She say she wan mezebu
Make I feel Shayo
Me I give am Hennessy
Now she wan Shayo
People gat energy
Now she don Shayo


Shayo na bastard
Ogogoro na bastard
Shayo na bastard


Dan dizzy
Church girl say she wanna have a drink
I tell am this Shayo no be for the weak
She tell me say Omo she no be 17 and she go take anything she no know Wetin she dey Dey think
Bad bitch don de my see 44
Shayo for the couch but she sleep for floor
Ordinary two shots all her body concur
Na person wey she be Dey tell me say
She go fit take more
Shayo no he anybody mate
Now her body don Dey vibrate
Na the kele don Dey titrate
Say she get migraine
If her eye still clear
Ask am Wetin she go take
She go tell you

She say she wan kalaku
She say she wan Shayo
She say she wan mezebu
Make I feel Shayo
Me I give am Hennessy
Now she wan Shayo
People gat energy
Now she don Shayo


Shayo na bastard
Ogogoro na bastard
Shayo na bastard
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Shayo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the helmet
2| symbol at the top of the target
3| symbol at the bottom of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid