song lyrics / CKay / Mezebu lyrics  | FRen Français

Mezebu lyrics

Performers CKayOxladeKidi

Mezebu song lyrics by CKay official

Mezebu is a song in English

Oh baby
I think I drank too much
I'm texting my ex cos I drank too much
Yea my head no correct cos i drank too much
I'm doing crazy things cause i drank too much
Expressing ma feelings and sh*t
Expressing ma feelings and sh*t

I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu

Long time wey me don dey find ya
You know sey your body na fire
And you make me loco
And you make me loco
Your voice be like melodies
I dey feel you see you
For your body and my soul
You intoxicate me and you know you know you know I know
Why you wanna waje why you wanna
Bombolo waje bombolo waje lost and gone
Bombolo waje bombolo waje I am gone
Mo ti mezebu

I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu

I don mezebu
I used to call you my boo
Don't know how I'm gonna live without you
You say it's better this way
Oh oh oh how did I become your enemy
Baby I just need some clarity
And you just taking all my energy my energy
I'm so in my feelings
I feel so lonely
I wish that you were here with me
Since you're not here I'm drinking my pain away

I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu

You threw my love all away
I still remember like it was yesterday
You do me wrong baby
You do me dirty ah do my dirty ah
I just dey remember many tins as I'm sipping this Hennessy
It's all coming back to me uhn
You turned a ni*ga to the streets
You created a beast
You created a beast oh oh

I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu uh uh uh uh uh ah ah ah ah ah
Umm umm umm umm umm aaii
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Chukwuka Ekweani, Dennis Nana Dwamena, Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
Copyright: Sentric Music

Comments for Mezebu lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the trash
2| symbol to the right of the eye
3| symbol at the bottom of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid