song lyrics / Bzee / Uh Na (Enjoy) lyrics  | FRen Français

Uh Na (Enjoy) lyrics

Performer Bzee

Uh Na (Enjoy) song lyrics by Bzee official

Uh Na (Enjoy) is a song in English

I don try for my life
I just want to Dey flex
when man die he go rest
Steadily I put in my best…

When life drives just buckle your belt
Me I wanna pull with the geng
Pour some liquor for my friends
Dangbana Dangbana dey everywhere
At times I speak to my self Weytin man go do make e gel

God wey Dey cover me never relent
Boshen she mi kin ti ra jet
With dem pretty girls kama finesse

Uh Na


Omo toba shishe Oye ko l’asiko faaji
Buh life keeps demanding
Imagine But kilo kan Bzee
Emi Zaddy!
Baba fun Awon omo tio ni Daddy
Show up in the Club and we order the Caskiit
Taaba mu tan katun paa ti
I pray all my enemies burn to ashes
Awon ton fe kin ku si poverty
Diligently mi o mu hustle mi slightly
Emi pelu success ti di Padi
Oh yes Igbadun ni mo wa yii
Ti mo ti gbo owo iya Shali
eru ni bag ti mo fa yii


Whush whush
Huna
when you put the P odi puna
Steady pushing P mio sun na
Everyday I go dey Tungba
(I go Huuna)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Uh Na (Enjoy) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol to the right of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid