song lyrics / Big Smoke / Akwa Ana Ebere Ego lyrics  | FRen Français

Akwa Ana Ebere Ego lyrics

Performer Big Smoke

Akwa Ana Ebere Ego song lyrics by Big Smoke official

Akwa Ana Ebere Ego is a song in English

#INTRO
God u know say Na your money wey we need man wey no get money waiting he gain abeg streng then us let go big smoke

#CHORUS
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego

Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle eh)
Akwa ana ebere ego (I don pray oh, I don pray oh, I don pray oh)
Akwa ana ebere ego (I don fast, I don pray, I don fast, I don pray oooh)
Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle, bless my hustle)

#VERSE
Aha, o bu onye na akpom biko
Ma oburu maka ego ka ekwe kpomu biko rapu mu aka
Money on my mind every day and night
In the street, in the studio just to get this money
Ha Chukwu nna how e go be say I no fit make mummy smile to the bank in the next morning
Biko baram Poverty mba n'ebe m nno
Ka ọnu nile koro mu onu nwe ghota that you are the one that will keep
And you are the one that will bless
Chukwu nna biko ekwele ka amara ge buru efe aga akomu onu na zizoa nkem chege
I know at the end of this raise I will see your light
And that's why I the dey go by your grace
I know you will never let me down
Back then was pen over gain, now gain over pen that's what we need

#CHORUS
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego

Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle eh)
Akwa ana ebere ego (I don pray oh, I don pray oh, I don pray oh)
Akwa ana ebere ego (I don fast, I don pray, I don fast, I don pray oooh)
Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle, bless my hustle)

#VERSE
Aha see them the don gather
Wetin they gather for?
Okwa ikwam emu
God I know say you promise you will prepare your table before me
In the presence of my enemies
Bunyem Ike dika my energy, kam were kwo
Ka ha mara na the boy ebutego the money
When you get the money, everyone will sit around you and listen to what you guys to talk
But when you no get the money man them go leave you and run
Because you no get any thing to say
God I still dey beg for your grace make I no craze for this raise wey I dey in
I know say all my enemies them don come
And I want make you shame them when they go go
Let the money rain let rain follow me all my prayers every day and night
God abeg make you come

#CHORUS
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego
Akwa ana ebere ego

Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle eh)
Akwa ana ebere ego (I don pray oh, I don pray oh, I don pray oh)
Akwa ana ebere ego (I don fast, I don pray, I don fast, I don pray oooh)
Akwa ana ebere ego (oluwa bless my hustle, bless my hustle)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Akwa Ana Ebere Ego lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the star
2| symbol at the bottom of the clock
3| symbol to the left of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid