song lyrics / Big Fish / Fake Smile lyrics  | FRen Français

Fake Smile lyrics

Performers Big FishGvenAntwow Fisher

Fake Smile song lyrics by Big Fish official

Fake Smile is a song in English

Big fish records!!!

tell me wetin I do!!!!

To deserve this punishment, from you!!!

O baby, baby boo!!!!

Biko gwam ooo!!!

Gwam gwam ooo!!!



(Refrain)emerem mistake ewere hugi nanyi

ilesiam, wee wum n' ala

csa mpete ogbungwagwa

Ego abiawo ina akpom×2

( Chorus) sugar×2 aaaaaa!!!!! Woyo woyo ooo!!!!

Sugar ogbu gi ndia×2

Verse: no man wey no sabi ooo!!!

Na money be fine man ka imara o baby calm down ina anu

I no like emeka haa haa

E no get raba (raba)

E too like ta ta(tata)

That's to say kam ghota

Oji amu ojighi ego ooo!!!!!! Ehh !!!!!!!

You forget to say ehhh ehhh!!!! Woyo woyo

Emeka must shine ooo!!! ehh !!!!

Baby (baby ima ghota)

Is God doing ima ghota

(I wanna know I wanna know)



Refrain)emerem mistake ewere hugi nanyi

ilesiam, wee wum n' ala

csa mpete ogbungwagwa

Ego abiawo ina akpom×2

( Chorus) sugar×2 aaaaaa!!!!! Woyo woyo

Sugar ogbu gi ndia

Sugar ogbu gi ndia

You promise me say you

Go dey when the money

E know dey

I love you ( love you)

Know be for mouth

Oh baby wetting be that oh sha you want put

Me for trouble

You tell me say you know do

I give you love x2

You push me go for gutter

Baby wetting be the matter

Make you let me know

Because I don dey jakpa

You know say na money on mind now

You tell me say you know love again

Make you go far away

Baby me I (me I )know

Do again

Wetting be that make you

Leave me x4



Leave me ( yo yo yo )

Leave me .
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Fake Smile lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the television
3| symbol at the bottom of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid