song lyrics / Basketmouth / World People lyrics  | FRen Français

World People lyrics

Performers BasketmouthBojFlash

World People song lyrics by Basketmouth official

World People is a song in English

Basket basket
Doctor wo wo wo wo no aii
Which kind world way we they eh ey
Wey man e go they eh ey
Wey world people no go complain complain
World people no go complain
Na which kind life way we they eh ey
Way man e go they dey maintain eh ey
Wey world people no go complain complain
World people no go complain

Eh ah ah
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person stay inside gbege
Person go outside gbege gbege
Make man they live him life

Good afternoon mabinu
Check the news
Dem they gbadun the cruise oh
If you knew where we went through
How we got here
I don't know how we did it how we did it
Choose our life how we living
Smoking on that hold on a minute hold on a minute
So dem no go see me finish
Our money no go finish
Oh oh oh oh oh
Boj lomo
Tension lomo
Awolowo
Mon fagbo lowo oh mon fagbo lowo oh
Boj lomo
Aute lomo oh
Dont disturb me mon nowo lowo oh

Eh ah ah
Mogbe
Person get money gbege gbege
Person no get money gbege oh oh oh
Make man live him life
Mogbe
Person stay inside gbege
Person go outside gbege gbege
Na dem dey live him life

I see dem like pharisee pharisee
Dem wan bring bad energy
Lord You know my daily prayer
Lord You keep them far from me far from me
Dem wan come like friends to me friends to me
Dem wan come like family family
Lord You know my daily prayer
Lord You keep them far from me

As I dey waka I no find trouble
Dey waka I no find trouble
I no find oh
Dey waka I no find trouble
I just dey face my front
I no i i

God me know say my blessings double
Me no say my blessings double
Me know that
Yeah me know say my blessings double oh
My blessings double oh

Which kind world way we they they eh ey
Wey man e go they eh ey
Wey world people no go complain complain
World people no go complain
Na which kind life way we they eh ey
Wey man e go dey dey maintain eh ey
Wey world people no go complain complain
World people no go complain

Eh ah ah
Mogbe mogbe
Person get money gbege gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person stay inside gbege gbege
Person go outside gbege
Make man live him life Ty mix
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for World People lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the suitcase
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol at the top of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid