song lyrics / Barry Jhay / Whine My God? lyrics  | FRen Français

Whine My God? lyrics

Performer Barry Jhay

Whine My God? song lyrics by Barry Jhay official

Whine My God? is a song in English

Hmm mm ah ah
Hmm ah ahh ayyahh
Hmm mm (Yo Dibs)
Hmm ayy
Hmm oh oh oh say

Me I don dey before dem born me
My God shatta bound me he saw this coming
No matter what them say I do man I'm still Barry
Me no fit change for ah nothing and nobody

See you can not stop the album oh ooh
Sha ti gbo npa Barry
My music set you in the mood wey be like magic
Inna your heart and your soul me I let your see oh ohh

See
Dem wan dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
Whine, dem wan dey whine (Dem wan dey whine, dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine)
Dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine my God)

Igba ti mon jeun l'alai l'eran
Eni kankan o ri mi eni kankan o ran mi
K'esora yin di Acura-'Cura
K'esora yin di shark oba eja
O-ounje yin m'aye ounje yin m'aye

Only fit God fit make me smile
And if He notice the even the man wey dey Benjamis sef no dey smile
When I do the damage I fix what I need to fix oh please
Don't come here acting like you're there for me
Jehovah show me clearly Daddy fights for me
Oh-oh, my daddy that I song is the best for me
If you look down on me, you go see expensive kicks (Oh geez)

See
Dem wan dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
Whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine)
Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine)
They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine)
Dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine my God)

Igba ti mon jeun l'alai l'eran
Eni kankan o ri mi eni kankan o ran mi
K'esora yin di Acura-'Cura
K'esora yin di shark oba eja
O ounje yin m'aye ounje yin m'aye
Eru
(Focus)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: Sentric Music

Comments for Whine My God? lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the smiley
2| symbol to the right of the calculator
3| symbol to the right of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid