song lyrics / Atey Nuell / New Resolution lyrics  | FRen Français

New Resolution lyrics

Performer Atey Nuell

New Resolution song lyrics by Atey Nuell official

New Resolution is a song in English

Yea
One time innit ( omo like this ehn! Na me and udeen with el_dante na e dey inside studio. This one na cruise season 2022 )
Turn it up one time for me innit bruv, e don tey wey i don talk this tin oo
yea yea

Thi-thi-thi-this 2023! Guy if you call me boss
Ogun fire your papa na then you go know watsup (On God)
Enough of all those whining wey been sup ‘22 (Cheii)
To all those wack gees (ehn) wey been dey owe bills (you say)
If you no pay me ówó mí guy I go chop your fish (i go chop your fish)
And I no send you guy if you love her to the least
Are you mad or something?
My eye don red (grrr grrrrrrr)
And i no send you guy if you no like new me ( if you no like new me )

New year new me (eh)
New year new me (cheeh)
New resolution breakfast choke for resolution (eh)
New year new me (you say)
New year new me
New resolution breakfast choke for resolution (On God)

Bros abeg hold up
We no Dey competition (na so)
Wetin my eyes don see e choke but I no dey for long talks (long talks)
To all those lousy fellows wey just like to Dey whine (your papa)
If anybody near my corner I go burst e throat (i go burst e throat)
Boss make I send my aza, go send am for your papa (go send am for your papa)
Boss you get money choke, it’s a privilege my boss
Boss you dey reply my chat, i’m so honored my boss
Omo you na boss na
I no wan Dey hear that talk
Omo trash all those talks!!

New year new me
New year new me (chehhh)
New resolution breakfast choke for resolution
New year new me
New year new me (say)
New resolution breakfast choke for resolution (On God, na so)

i dey giddem i dey giddem

omo dante na asshole!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for New Resolution lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the eye
2| symbol to the left of the envelope
3| symbol at the bottom of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid