song lyrics / Ab classic / Life (feat. Judioh) lyrics  | FRen Français

Life (feat. Judioh) lyrics

Performer Ab classic

Life (feat. Judioh) song lyrics by Ab classic official

Life (feat. Judioh) is a song in English

Ebelebe
This life bu n' Ebelebe uh..
Soro m je
Ihe ọ́bula ï furu ị jidezie oo..

Many things dey for this life me no understand
Anything you see i say make you stand
Baba God na you dey make me dance dance dance

Selina jo
Give it to me i say no withhold
Badman like me too dey like it slow
I know the things wey dey make Man jons
Laur sm*ke.

Oyorima doh
Oyorima jo jo jo ooo oh
Oyorima o
Oyorima doh
Oyorima doh doh oo oh

Burst up my mind
Senita wyne
Senita shake up her body all night
uh oh me i no fit lie for you oo
Me i love you, me i love you

Something dey for life wey Me no udastad
Wetin man see for dis life
Ah swear e no fit type oo
Mama dey house fey pray make the boy no go die ah ah
Baba God I see the things you do I just say thanks

Ebelebe ohh
Money go dy oh ah
Sholi go do oh
I never see oh
Body show way oh ah ah
Enu ko she oh hmmmm

Back dan flowing with no paper
D ones I called my brodas turn into a hater
They try to bring me down but I give tanks to d maker .
Too many fake friends but d lord is my shepherd
Dy f**k me up once dy trow me to d dust
I was giving up on music shout out to d fam
I was lock up in d trenches I don't even go to church
Am classic being broke I can't get to kiss my crush
Now am balling every season
Shopping now for no reason
Nobody love u wen dy find out u re losing
My homie want me in prison
But thank god am till breathing
No competition am winning
My ep is *****ing trending bra

Something dey for life wey Me no udastad
Wetin man see for dis life
Ah swear e no fit type oo
Mama dey house fey pray make the boy no go die ah ah
Baba God I see the things you do I just say thanks

Udonseeam
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Abraham Oparaji, Onah Chibike
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Life (feat. Judioh) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the bulb
2| symbol at the top of the smiley
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid