song lyrics / 4tune / The Boy lyrics  | FRen Français

The Boy lyrics

Performer 4tune

The Boy song lyrics by 4tune official

The Boy is a song in English

Wo Wo Wo Wo Wo Wo
yeah yeah yeah yeah
Boylike4tune na na


I just dey my own I no drop music
People just dey para cos I no drop hit
But nobody really know all the things wey dey do me for my body
I dey get texts, I dey get messages
Different text like I no drop for ages
And I pray to jah make he give me strength and guide (yeah)


I go remember, All the times wey I dey for corner
Dey write my ginger, Cos I wan please everybody
And you go move all your body as you dey feel my melody
On gee, (Yeah yeah yeah)
I go be the boy wey go burst your mind


I say you gats to really notice
I be the boy with hits and no miss
I say nobody fit know when the boy go blow
I go dey give you on a steady
And you go dance and move your body
Make you no worry (make you no worry, yeah)


I go be the boy for you (na na)
I go be the boy for you (na na)
Yeah yeah
(Oh, na na na)


Oh my God oooo
Which kind of love oooo, Me I never see before
E dey burst my mind one time
E dry burst my mind one time
I dedicate all my time and energy
Make una dey dance with your energy
I dey with Henessy
Shayo no dey stop oooo
I go remember all the times oooo wey I dey for corner (corner)
I dey write my ginger Ahn Ahn
Oh, na na na

I say you gats to really notice
I be the boy with hits and no miss
I say nobody fit know when the boy go blow
I go dey give you on a steady
And you go dance and move your body
Make you no worry
(Make you no worry)


I go be the boy for you (na na)
I go be the boy for you (na na)
I go be the star boy
I go be the big boy
I go be the boy for you (na na)
I go be the boy for you (na na)
I be the star boy
I be the bad boy (na na na)

Oh na na
I go be the boy for you
And you go dance and move your waste
Oh na na
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for The Boy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the house
2| symbol to the left of the cloud
3| symbol at the bottom of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid